MOTHER: That fish & meat don boil. Oh???
SON: Yes Milee
MOTHER: Abeg implicate salt & maggi, attach oil, pepper & pentence the crayfish, then involve the leaves Aafter ten minutes make you discharge the pot From Fire. You dey hear meso???
SON: Yes milee, dis food go good. To download with starch or eba Oh!!!
MOTHER: No worry OCHUKO, I don detain some fufu for cooler. When time reach we go give dem amnesty…..