
If you’re in Nigeria or you have the Nigerian blood running in your veins, kindly read this. If you find yourself doing any of the things listed below, then surely…
U dey do opening prayer 4 Night Club.
- Na God go slap ur mouth.
U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth
U be house boy u come dey play Rick Ross – I am the Boss.
- 4 where na…..mumu
U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am….olodo.
U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.
House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha….u don die.
U de say Terry G’s music dey inspire u
- unto which level!! madness
U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
- continue u go soon see am
U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz… ..mad man
When pastor talk say ‘Do something crazy for the Lord’ u come carry church offering run
- na who wan chase u?…..
… [Trackback]…
[...] Find More Informations here: omgghana.com/just-for-laughhow-to-know-if-you-are-fooling-yourself/ [...]…
… [Trackback]…
[...] Read More: omgghana.com/just-for-laughhow-to-know-if-you-are-fooling-yourself/ [...]…
[...] OMG! Ghana /* Do you have a story for publication? Please email it to mayorbosspromo@gmail.com Like & Get Update on Facebook Now [...]
[...] More Details Here … Share this:TwitterFacebookLike this:LikeBe the first to like this. [...]